Basically i guess British Government made a wise decision in sharing 150,000 condoms to the athletes…10 to each player. But must this sports wear be this tight?
I wonder oo my brother abi na sister sef, must d sports wear be dis tight, na wa for dis people oo dem wan blind person ni, abeg i no dey oo. laughhhhh
Bouckorlah Abhulimen Aileru
August 10, 2012 at 2:39 pm
I wonder oo my brother abi na sister sef, must d sports wear be dis tight, na wa for dis people oo dem wan blind person ni, abeg i no dey oo. laughhhhh