PHOTOSPEAKS
Pics From Hurricane Irene!
This thing no be small….so if na 4 naija wey babes dey answers gbogbo bis names wey dey heavy i dont know wat would have happened..common Irene na waahhoooo….Besides why do they names Hurricane after ladies….i tire oooo…..For more pictures click below