Connect with us

PHOTOSPEAKS

New Naija Movie Titled ‘LADY GAGA”

Published

on

New Naija Movie Titled 'LADY GAGA" 3

Na waah oooo…this our naija people sef….they wan make person run 4 them…dem don do BEYONCE AND RIHANNA b4 now na LADY GAGA….meanwhile hope say dem know say Lady Gaga sabi go court………na Oge Okoye and Funke Akindele be that oooo